Difference between revisions of "dudu"
(8 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From Yoruba | + | From Yoruba: ''dudu'' (''black'') |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* dúdú | * dúdú | ||
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-dudu.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dudu.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-dudu.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-dudu.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | * Person wey im skin black well well. | ||
+ | :* {{ux|dv|E get some girls wey no dey like oyibo, if di man no '''dudu''' like dis, deir body no dey even shake. |(Some girls don't like fair skinned guys, if the man is not dark, they won't be moved.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Noting do skin wey '''dudu'''. Shey you get? Who fine fine, no be di skin e dey dey. |(There is nothing wrong with dark skin. You understand? Beauty is beauty, it not determined by the skin tone.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[blackie]] |
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | + | [[oyibo]] | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''dark skinned'' |
Latest revision as of 11:00, 5 May 2023
Naija
Etymology
From Yoruba: dudu (black)
Pronunciation
- dúdú
Adjective
- Person wey im skin black well well.
- E get some girls wey no dey like oyibo, if di man no dudu like dis, deir body no dey even shake. — (Some girls don't like fair skinned guys, if the man is not dark, they won't be moved.)
- Noting do skin wey dudu. Shey you get? Who fine fine, no be di skin e dey dey. — (There is nothing wrong with dark skin. You understand? Beauty is beauty, it not determined by the skin tone.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: dark skinned