Difference between revisions of "express"
(→Noun) |
|||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Road wey wide wey dem | + | * Road wey wide wey dem put coaltar wey motor dey fit run fast fast. |
− | :* {{ux|dv|[[ekelebe]] don dez di boy wey tiff for '''express'''. |( | + | :* {{ux|dv|[[ekelebe]] don dez di boy wey tiff for '''express'''. |(The boy who stole at the major road was beaten by the officer.)}} |
− | :* {{ux|dv| Dem don die di guy for '''express'''|( | + | :* {{ux|dv| Dem don die di guy for '''express'''|(The guy was killed at the highway.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[highway]] | * [[highway]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''highway'' | * English: ''highway'' |
Latest revision as of 11:46, 5 May 2023
Naija
Etymology
From: English express
Pronunciation
- ɛ́sprɛ̂s
Noun
- Road wey wide wey dem put coaltar wey motor dey fit run fast fast.
- ekelebe don dez di boy wey tiff for express. — (The boy who stole at the major road was beaten by the officer.)
- Dem don die di guy for express — (The guy was killed at the highway.)
Synonym
Translation
- English: highway