highway

Naija

Etymology

From: English high and way

Pronunciation

  • háíwê

Play Play

Noun

  • Coaltar road wey many motor fit run speed pass di same time.
  • Also, di new strategy where dem place dustbin for highway don also increase di rubbish wey dey road, as people see am as free thing.  — (bbc__334, Di new strategy of putting waste on the highway has also caused people to take undue advantage of the situation and dump refuse indiscriminately.)
  • She finally leave di house around 17:30 local time, cross di highway and waka go di direction of di forest.  — (bbc__88645, She eventually left the house around 17.30, crossed di highway and went in the direction of the forest.)

Related forms


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: highway