Difference between revisions of "hit"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person [[nack]] someting or person with someting. | # Make person [[nack]] someting or person with someting. | ||
| − | #:* {{ux|dv|Dis guy just come '''hit''' me with someting and me no sabi am from anywhere. |( | + | #:* {{ux|dv|Dis guy just come '''hit''' me with someting and me no sabi am from anywhere. |(This guy just hit me with something and I don't know him from anywhere.)}} |
#Make someting do person wey be sey di ting shake am. | #Make someting do person wey be sey di ting shake am. | ||
| − | #:* {{ux|dv| As de tell am sey e papa die, di ting '''hit''' am.|( | + | #:* {{ux|dv| As de tell am sey e papa die, di ting '''hit''' am.|(As he was told that his father had died, it shook him.)}} |
#:* {{ux|dv| E no believe sey e go lose di primaries nah. For im mind everyting bin don set. E '''hit''' am. Small ting di man for cry.|(NSC_2021, She/He did not believe she/he will lose the primaries. She/he thought everything was settled. It shook her/him. She/he almost cried.)}} | #:* {{ux|dv| E no believe sey e go lose di primaries nah. For im mind everyting bin don set. E '''hit''' am. Small ting di man for cry.|(NSC_2021, She/He did not believe she/he will lose the primaries. She/he thought everything was settled. It shook her/him. She/he almost cried.)}} | ||
Revision as of 12:49, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: English hit
Pronunciation
- hɪ̑t
Verb
- Make person nack someting or person with someting.
- Dis guy just come hit me with someting and me no sabi am from anywhere. — (This guy just hit me with something and I don't know him from anywhere.)
- Make someting do person wey be sey di ting shake am.
- As de tell am sey e papa die, di ting hit am. — (As he was told that his father had died, it shook him.)
- E no believe sey e go lose di primaries nah. For im mind everyting bin don set. E hit am. Small ting di man for cry. — (NSC_2021, She/He did not believe she/he will lose the primaries. She/he thought everything was settled. It shook her/him. She/he almost cried.)
Synonyms
Translations
- English: hit