Difference between revisions of "hit"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 9: Line 9:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Make person [[nack]] someting or person with someting.
 
# Make person [[nack]] someting or person with someting.
#:* {{ux|dv|Dis guy just come '''hit''' me with someting and me no sabi am from anywhere. |(NSC_2021, This guy just hit me with something and I don't know him from anywhere.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dis guy just come '''hit''' me with someting and me no sabi am from anywhere. |(This guy just hit me with something and I don't know him from anywhere.)}}
 
#Make someting do person wey be sey di ting shake am.
 
#Make someting do person wey be sey di ting shake am.
#:* {{ux|dv| As de tell am sey e papa die, di ting '''hit''' am.|(NSC_2021, As he was told that his father had died, it shook him.)}}
+
#:* {{ux|dv| As de tell am sey e papa die, di ting '''hit''' am.|(As he was told that his father had died, it shook him.)}}
#:* {{ux|dv| E no believe sey e go lose di primaries nah. For im mind everyting bin don set. E '''hit''' am. Small ting di man for cry.|(NSC_2021, She/He did not believe she/he will lose the primaries. She/he thought everything was settled. It shook her/him. She/he almost cried.)}}
+
#:* {{ux|dv| E no believe sey e go lose di primaries nah. For im mind everyting bin don set. E '''hit''' am. Small ting di man for cry.|(She/He did not believe she/he will lose the primaries. She/he thought everything was settled. It shook her/him. She/he almost cried.)}}
  
  

Latest revision as of 14:49, 2 June 2023

Naija

Etymology

From: English hit

Pronunciation

  • hɪ̑t

Play Play

Verb

  1. Make person nack someting or person with someting.
    • Dis guy just come hit me with someting and me no sabi am from anywhere.  — (This guy just hit me with something and I don't know him from anywhere.)
  2. Make someting do person wey be sey di ting shake am.
    • As de tell am sey e papa die, di ting hit am.  — (As he was told that his father had died, it shook him.)
    • E no believe sey e go lose di primaries nah. For im mind everyting bin don set. E hit am. Small ting di man for cry.  — (She/He did not believe she/he will lose the primaries. She/he thought everything was settled. It shook her/him. She/he almost cried.)


Synonyms

Translations

  • English: hit