Difference between revisions of "hit"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
#Make someting do person wey be sey di ting shake am. | #Make someting do person wey be sey di ting shake am. | ||
#:* {{ux|dv| As de tell am sey e papa die, di ting '''hit''' am.|(As he was told that his father had died, it shook him.)}} | #:* {{ux|dv| As de tell am sey e papa die, di ting '''hit''' am.|(As he was told that his father had died, it shook him.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| E no believe sey e go lose di primaries nah. For im mind everyting bin don set. E '''hit''' am. Small ting di man for cry.|( | + | #:* {{ux|dv| E no believe sey e go lose di primaries nah. For im mind everyting bin don set. E '''hit''' am. Small ting di man for cry.|(She/He did not believe she/he will lose the primaries. She/he thought everything was settled. It shook her/him. She/he almost cried.)}} |
Latest revision as of 14:49, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: English hit
Pronunciation
- hɪ̑t
Verb
- Make person nack someting or person with someting.
- Dis guy just come hit me with someting and me no sabi am from anywhere. — (This guy just hit me with something and I don't know him from anywhere.)
- Make someting do person wey be sey di ting shake am.
- As de tell am sey e papa die, di ting hit am. — (As he was told that his father had died, it shook him.)
- E no believe sey e go lose di primaries nah. For im mind everyting bin don set. E hit am. Small ting di man for cry. — (She/He did not believe she/he will lose the primaries. She/he thought everything was settled. It shook her/him. She/he almost cried.)
Synonyms
Translations
- English: hit