Difference between revisions of "holy holy"
(→Noun) |
|||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Person wey too dey carry God matter for [[head]] like sey dem no dey do bad ting. | * Person wey too dey carry God matter for [[head]] like sey dem no dey do bad ting. | ||
− | :* {{ux|dv| You na '''holy holy''' so you know fit do di kind ting wey I dey do.|( | + | :* {{ux|dv| You na '''holy holy''' so you know fit do di kind ting wey I dey do.|(You are too religious so you won't be able to participate in what I do.)}} |
− | :* {{ux|dv| I no fit marry person wey too dey do '''holy holy'''.|( | + | :* {{ux|dv| I no fit marry person wey too dey do '''holy holy'''.|(I can not get married to a person that is overly righteous.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[spirikoko]] | * [[spirikoko]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''overly righteous'' | * English: ''overly righteous'' |
Latest revision as of 14:54, 2 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English holy
Pronunciation
- hòlìhólí
Noun
- Person wey too dey carry God matter for head like sey dem no dey do bad ting.
- You na holy holy so you know fit do di kind ting wey I dey do. — (You are too religious so you won't be able to participate in what I do.)
- I no fit marry person wey too dey do holy holy. — (I can not get married to a person that is overly righteous.)
Synonym
Translation
- English: overly righteous