Difference between revisions of "housewife"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms==== ====Synonym==== ====Antonym==== ====Transla...") |
(→Noun) |
||
| (8 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From: English ''house'' and ''wife'' | ||
| + | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | === | + | * háúswaîf |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-house wife.f.ogg</sm2> | |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-house wife.m.ogg</sm2> | |
| − | ==== | + | |
| − | + | ===Noun=== | |
| − | ==== | + | * Woman wey man marry wey no get work or business wey e dey do. |
| − | + | :*{{ux|dv|Na full time '''housewife''' I be. I no dey do any work pass make I take care of our children.|(I am a full time housewife and all I do is look after the kids.)}} | |
| + | :*{{ux|dv|Since dem born me, I neva see where '''housewife''' do housework finish, con tell husband make e pay am. |(In all my years, I have never heard a wife ask her husband for payment for house chores done.)}} | ||
| + | |||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | * [[wife]] | ||
| + | |||
| + | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''house'' | ||
Latest revision as of 13:01, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: English house and wife
Pronunciation
- háúswaîf
Noun
- Woman wey man marry wey no get work or business wey e dey do.
- Na full time housewife I be. I no dey do any work pass make I take care of our children. — (I am a full time housewife and all I do is look after the kids.)
- Since dem born me, I neva see where housewife do housework finish, con tell husband make e pay am. — (In all my years, I have never heard a wife ask her husband for payment for house chores done.)
Synonyms
Translations
- English: house