wife

Naija

Etymology

  • From: English wife

Pronunciation

  • wáɪ̀f

Play Play

Noun

  1. Woman wey person marry.
    • Oga wife dey come visit am every afternoon for work.  — (My boss' wife comes to visit him every afternoon at work.)
    • All my mate don born, na only me still dey find wife to marry.  — (All my mates have given birth, I am the only one who is yet to have a wife to marry.)
  2. People wey dey play ball wey be sey e get anoder team wey dey always dey win dem.
    • E no get how una street go take win us, una be our wife. As e don be na so e go dey be.  — (There is no way your street team will win us, you'll always lose to us. As it has always been, that's how it'll continue.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: wife