housewife

Naija

Etymology

From: English house and wife

Pronunciation

  • háúswaîf

Play Play

Noun

  • Woman wey man marry wey no get work or business wey e dey do.
  • Na full time housewife I be. I no dey do any work pass make I take care of our children.  — (I am a full time housewife and all I do is look after the kids.)
  • Since dem born me, I neva see where housewife do housework finish, con tell husband make e pay am.  — (In all my years, I have never heard a wife ask her husband for payment for house chores done.)

Synonyms

Translations

  • English: house