Difference between revisions of "kule"
(→Naija) |
|||
(21 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * [[kulee]] | + | * [[kulee]], [[coole]] |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From: English ''cool'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | *kùlɛ̀ |
<sm2>Pcm-ng-kule.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kule.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-kule.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-kule.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | *Make person mind and body come down. | |
− | + | :*{{ux|dv| Even Ijora, everyting don dey '''kule''', |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv| He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey '''kule''', for di North-East. |(ja102__1477, He noted that the Nigerian army has devised a plan to stabilise the North-east.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''calm'' |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | === | + | ===Adverb=== |
− | * | + | *Na di way person body and mind take reach ground. |
− | + | :*{{ux|dv| I sleep '''kule'''.|(I slept nicely.)}} | |
− | ==== | + | ====Related Forms==== |
− | + | [[kulele]] | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: calmly | + | * English: ''calmly'' |
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | *Sey person dey [[flex]] or enjoy imsef make im body and mind reach [[ground]]. | |
− | + | :*{{ux|dv| Obobs, na to find way take '''kule''' for house o.|(Brother, I will just find a way to chill out at home!)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: cool off | + | * English: ''cool off'', ''chill'' |
Latest revision as of 17:25, 3 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cool
Pronunciation
- kùlɛ̀
Adjective
- Make person mind and body come down.
- Even Ijora, everyting don dey kule, — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)
- He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey kule, for di North-East. — (ja102__1477, He noted that the Nigerian army has devised a plan to stabilise the North-east.)
Translations
- English: calm
Adverb
- Na di way person body and mind take reach ground.
- I sleep kule. — (I slept nicely.)
Related Forms
Translations
- English: calmly
Verb
- Obobs, na to find way take kule for house o. — (Brother, I will just find a way to chill out at home!)
Translations
- English: cool off, chill