kule

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cool

Pronunciation

  • kùlɛ̀

Play Play

Adjective

  • Make person mind and body come down.
  • Even Ijora, everyting don dey kule,  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)
  • He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey kule, for di North-East.  — (ja102__1477, He noted that the Nigerian army has devised a plan to stabilise the North-east.)

Translations

  • English: calm

Adverb

  • Na di way person body and mind take reach ground.
  • I sleep kule.  — (I slept nicely.)

Related Forms

kulele

Translations

  • English: calmly

Verb

  • Sey person dey flex or enjoy imsef make im body and mind reach ground.
  • Obobs, na to find way take kule for house o.  — (Brother, I will just find a way to chill out at home!)

Translations

  • English: cool off, chill