Difference between revisions of "kule"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
(6 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 11: | Line 11: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * | + | *Make person mind and body come down. |
:*{{ux|dv| Even Ijora, everyting don dey '''kule''', |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)}} | :*{{ux|dv| Even Ijora, everyting don dey '''kule''', |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)}} | ||
− | :*{{ux|dv| He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey '''kule''', for di | + | :*{{ux|dv| He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey '''kule''', for di North-East. |(ja102__1477, He noted that the Nigerian army has devised a plan to stabilise the North-east.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''calm'' | + | * English: ''calm'' |
− | |||
− | |||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
*Na di way person body and mind take reach ground. | *Na di way person body and mind take reach ground. | ||
− | :*{{ux|dv| I sleep '''kule'''.|( | + | :*{{ux|dv| I sleep '''kule'''.|(I slept nicely.)}} |
====Related Forms==== | ====Related Forms==== | ||
− | [[ | + | [[kulele]] |
+ | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''calmly'' | * English: ''calmly'' | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | *Sey person dey [[flex]] or enjoy | + | *Sey person dey [[flex]] or enjoy imsef make im body and mind reach [[ground]]. |
− | :*{{ux|dv| Obobs, na to find way take '''kule''' for house o.|( | + | :*{{ux|dv| Obobs, na to find way take '''kule''' for house o.|(Brother, I will just find a way to chill out at home!)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''cool off'' | + | * English: ''cool off'', ''chill'' |
Latest revision as of 17:25, 3 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cool
Pronunciation
- kùlɛ̀
Adjective
- Make person mind and body come down.
- Even Ijora, everyting don dey kule, — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)
- He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey kule, for di North-East. — (ja102__1477, He noted that the Nigerian army has devised a plan to stabilise the North-east.)
Translations
- English: calm
Adverb
- Na di way person body and mind take reach ground.
- I sleep kule. — (I slept nicely.)
Related Forms
Translations
- English: calmly
Verb
- Obobs, na to find way take kule for house o. — (Brother, I will just find a way to chill out at home!)
Translations
- English: cool off, chill