Difference between revisions of "naw"

Line 11: Line 11:
 
===Interjection===
 
===Interjection===
 
# Word wey de dey use dey beg people make dem do someting.
 
# Word wey de dey use dey beg people make dem do someting.
#:* {{ux|dv| Chop '''naw''', you never chop since morning. |(NSC_2021, Please eat. You haven't eaten since morning.)}}
+
#:* {{ux|dv| Chop '''naw''', you never chop since morning. |(Please eat. You haven't eaten since morning.)}}
#:* {{ux|dv| Read am '''naw''', my eye don dey pain me. |(NSC_2021, Please read it, my eyes now hurt.)}}
+
#:* {{ux|dv| Read am '''naw''', my eye don dey pain me. |(Please read it, my eyes now hurt.)}}
 
# word wey de dey use dey talk someting be as be.
 
# word wey de dey use dey talk someting be as be.
#:* {{ux|dv| Dat na di car '''naw'''. I tell you sey e dey pass everyday. |(NSC_2021, That is the car. The one I told you that it passes here everyday.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat na di car '''naw'''. I tell you sey e dey pass everyday. |(That is the car. The one I told you that it passes here everyday.)}}
#:* {{ux|dv| Na so e be '''naw'''. E no get wetin person go do. |(NSC_2021, That's how it is. There is nothing  anyone can do.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na so e be '''naw'''. E no get wetin person go do. |(That's how it is. There is nothing  anyone can do.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[abeg]]
 
[[abeg]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''please''
 
* English: ''please''

Revision as of 23:28, 3 June 2023

Naija

Alternative Form

now

Etymology

  • From: English now

Pronunciation

nàú Play Play

Interjection

  1. Word wey de dey use dey beg people make dem do someting.
    • Chop naw, you never chop since morning.  — (Please eat. You haven't eaten since morning.)
    • Read am naw, my eye don dey pain me.  — (Please read it, my eyes now hurt.)
  2. word wey de dey use dey talk someting be as be.
    • Dat na di car naw. I tell you sey e dey pass everyday.  — (That is the car. The one I told you that it passes here everyday.)
    • Na so e be naw. E no get wetin person go do.  — (That's how it is. There is nothing anyone can do.)

Synonym

abeg

Translation

  • English: please