Difference between revisions of "ojoro"
(→Noun) |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* When person dey use sense do someting wey no good wey go favor am. | * When person dey use sense do someting wey no good wey go favor am. | ||
| − | :* {{ux|dv| I no dey play with you again. Your '''ojoro''' too much.|( | + | :* {{ux|dv| I no dey play with you again. Your '''ojoro''' too much.|(I am no longer playing with you. You cheat a lot.)}} |
| − | :* {{ux|dv| '''Ojoro''' no good my broder.|( | + | :* {{ux|dv| '''Ojoro''' no good my broder.|(Cheating is terrible brother.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[wayo]], [[cunnycunny]] | * [[wayo]], [[cunnycunny]] | ||
Revision as of 03:28, 4 June 2023
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- òd͡ʒóró
Noun
- When person dey use sense do someting wey no good wey go favor am.
- I no dey play with you again. Your ojoro too much. — (I am no longer playing with you. You cheat a lot.)
- Ojoro no good my broder. — (Cheating is terrible brother.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: trickery