mumu

Naija

Etymology

From Unknown

Pronunciation

  • mùmú

Play Play

Adjective

  • Ehn dat means e good make I get am too now. Even one of my friends sef even tell me sey dat eh voters card dem dey use dey collect money once you show your own for politician, because as de dey use us like sey we be mumu, we too con dey use dem like sey dem too be mumu.  — (Lag_09, That means it'll be good for me to have it too. A friend of mine has even told me that they use the voter's card to get some money from the politicians because just the way they treat us like fools, we'll treat them like fools too. )
  • Di man talk sey na person wey woman never show strong ting dey love like mumu.  — (The man said that it's only a person who has not been hurt by woman that becomes a fool for love.)

Derived forms

mumu button

Synonym

ozuo, odoyo

Antonym

sabi person. guyman

Translation

English: fool

Verb

  • Make person deceive person.
  • Di guy dey mumu im papa, na im make im papa buy am car.  —  (The guy is deceiving his father, that's why his father bought him a car.)
  • Di youths dem dey para because de don tire wit di way government dey mumu dem.  —  (The youths are angry because they are tired with the way the government has been deceiving them.)


Synonyms

maga, bobo

Translations

  • English: con