Difference between revisions of "one chance"
(→Noun) |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Na when person enter someting wey be sey [[e]] no get how to escape am. | # Na when person enter someting wey be sey [[e]] no get how to escape am. | ||
| − | #*: {{ux|dv|If you go slap solider, you don enter '''one chance''' be dat.|( | + | #*: {{ux|dv|If you go slap solider, you don enter '''one chance''' be dat.|(If you slap a solider, you've gotten yourself into a big problem.)}} |
# Motor wey dey carry people go wey go carry dem enter bush where de go kill dem or take people do rituals. | # Motor wey dey carry people go wey go carry dem enter bush where de go kill dem or take people do rituals. | ||
| − | #:* {{ux|dv|God save me as I almost enter '''one chance''' bus yesterday [[express]].|( | + | #:* {{ux|dv|God save me as I almost enter '''one chance''' bus yesterday [[express]].|(God saved me yesterday as I narrowly escaped entering a kidnapper's bus.)}} |
| + | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[one]] | * [[one]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''kidnappers'', trouble | * English: ''kidnappers'', trouble | ||
Revision as of 03:34, 4 June 2023
Naija
Etymology
From: English one and chance
Pronunciation
- wɔ́ntʃàns
Noun
- Na when person enter someting wey be sey e no get how to escape am.
- If you go slap solider, you don enter one chance be dat. — (If you slap a solider, you've gotten yourself into a big problem.)
- Motor wey dey carry people go wey go carry dem enter bush where de go kill dem or take people do rituals.
- God save me as I almost enter one chance bus yesterday express. — (God saved me yesterday as I narrowly escaped entering a kidnapper's bus.)
Related forms
Translation
- English: kidnappers, trouble