Difference between revisions of "palash"

 
(2 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From: ''unknown''
 
From: ''unknown''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* pàláʃ
+
* pàlâʃ
 
<sm2>Pcm-ng-palash.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-palash.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-palash.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-palash.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make two people dey [[doke]]
+
# Make two people dey [[doke]]
:* {{ux|dv| You don '''palash''' babe finish you want con say you no go marry am wey be sey her papa na army. Just pack your village. E don be for you.|( NSC_2021, You slept with her and you no longer want to marry her and you didn't remember that her father is a soldier? Just run to your village. You are done for.)}}
+
#:* {{ux|dv| You don '''palash''' babe finish you want con say you no go marry am wey be sey her papa na army. Just pack your village. E don be for you.|(You slept with her and you no longer want to marry her father is a soldier? Just run to your village. You are done for.)}}
 +
# Make someting dey alright dey sweet body.
 +
#:* {{ux|dv| Play come naw. Everywhere go '''palash'''. Di [[palmy]] na as e dey come from tree e dey enter your cup. Shey you get? |(Just come around. It will be really good. You'll get fresh palm wine. You understand?)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
* [[doke]], [[knack]]
+
* [[doke]], [[knack]], [[set]], [[correct]]
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''to have sex''
+
* English: ''to have sex'', ''be well set''

Latest revision as of 10:22, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • pàlâʃ

Play Play

Verb

  1. Make two people dey doke
    • You don palash babe finish you want con say you no go marry am wey be sey her papa na army. Just pack your village. E don be for you.  — (You slept with her and you no longer want to marry her father is a soldier? Just run to your village. You are done for.)
  2. Make someting dey alright dey sweet body.
    • Play come naw. Everywhere go palash. Di palmy na as e dey come from tree e dey enter your cup. Shey you get?  — (Just come around. It will be really good. You'll get fresh palm wine. You understand?)

Synonym

Translation

  • English: to have sex, be well set