Difference between revisions of "sherekambia"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== * cherekambia ===Etymology=== From: Igbo ''cherekambia'' meaning ''come and play'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-sherekambia.f.ogg</sm2>...") |
|||
(7 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
* [[cherekambia]] | * [[cherekambia]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Igbo '' | + | From: Igbo ''chere ka m bia'' wey be'' |
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
+ | * ʃɛ̀rɛ́kàmbɪȃ | ||
<sm2>Pcm-ng-sherekambia.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-sherekambia.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-sherekambia.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-sherekambia.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Adjective=== |
* Sey someting no be play play but be matter wey serious. | * Sey someting no be play play but be matter wey serious. | ||
− | :* {{ux|dv| Di matter wey we drag today no be '''sherekambia'''.|( | + | :* {{ux|dv| Di matter wey we drag today no be '''sherekambia'''.|(The matter was a very serious one.)}} |
− | :* {{ux|dv| Dat una love no be '''sherekambia''' o! no mess am up.|( | + | :* {{ux|dv| Dat una love no be '''sherekambia''' o! no mess am up.|(Your love is a serious one, so don't handle it levity.)}} |
+ | ====Antonyms==== | ||
+ | * [[kwekwe]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''unserious'' |
Latest revision as of 17:59, 5 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Igbo chere ka m bia wey be
Pronunciation
- ʃɛ̀rɛ́kàmbɪȃ
Adjective
- Sey someting no be play play but be matter wey serious.
- Di matter wey we drag today no be sherekambia. — (The matter was a very serious one.)
- Dat una love no be sherekambia o! no mess am up. — (Your love is a serious one, so don't handle it levity.)
Antonyms
Translations
- English: unserious