kwekwe

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kwɛ̀kwɛ́

Play Play

Adjective

  • Sey someting no serious or make sense at all at all.
  • Di malaria wey dey do you na kwekwe compare to di wan wey catch me last week.  — (The malaria you have is mild compared to the one I had last week.)
  • I no dey like buy medicine from all dis kwekwe chemist for road, instead I dey like go all dis pharmacy wey dey sell medicine.  — (I don't like buying medications from mere road sides vendors, rather I prefer buying from registered pharmacy.)
  • Di levels wey she get for dis company no be kwekwe. E no get man wey dey dis office wey sabi computer pass am.  — (The status she has in this company is not a joke. There is no man in this office that is more knowledgeable about using computers than she is..)

Antonyms

Translations

  • English: trivial, mild, mere, basic, bellow standard