Difference between revisions of "shineshine"

 
(12 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
*
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From English: ''shine''
 
From English: ''shine''
Line 7: Line 5:
 
* ʃàìnʃáín
 
* ʃàìnʃáín
 
<sm2>Pcm-ng-shineshine.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shineshine.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-shineshine.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-shineshine.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 2
 
* Frequency rank in raw corpus: 22463
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Na name of beer.
+
# Wetin be sey if light touch am e go show di light.
 +
#:* {{ux|dv| You dey come wedding, you wear '''shineshine''' full everywhere. Shey you want make everybody leave di bride dey look you? |(You came for the wedding wearing very bright clothes, do you want to take attention off the bride?)}}
 +
#:* {{ux|dv| No be by '''shineshine''' you go take turn Michael Jackson o, di ting be sey you sabi dance? No be sey you go raise leg di next ting, see you see ground. |( The shinny shirt is not what will suddenly make you turn to Michael Jackson. The thing is, can you dance? So that we won't have a situation where you try to raise your leg and then fall to the ground.)}}
 +
#:* {{ux|dv|I dey see '''shineshine''' for di cloth wey I wear.| (I can see sequins on the cloth I am wearing.)}}
 +
# Name of beer.
 
#:* {{ux|dv|Ehn for di star, and dat '''shineshine''' bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and shineshine bobo, the amount is three hundred. The Goldberg is three hundred.)}}
 
#:* {{ux|dv|Ehn for di star, and dat '''shineshine''' bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and shineshine bobo, the amount is three hundred. The Goldberg is three hundred.)}}
#Wetin be fake.
+
# Name for wetin be fake.
#:* {{ux|dv|Na '''shineshine''' e dey wear o.|(Egbokhare_2020, What he/she is wearing is fake.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na '''shineshine''' e dey wear o.|(What he/she is wearing is fake.)}}
#Name of someting wey dey bling bling for light.
 
#:* {{ux|dv|I dey see '''shineshine''' for di cloth wey I wear.| (NSC_Olukayode.S.M_2021, I can see sequins on the cloth I am wearing.)}}
 
 
====Related form====
 
====Related form====
* [[shine]]
+
* [[shine]], [[shine teeth]]
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''beer, worthless jewelry, sequins''
 
* English: ''beer, worthless jewelry, sequins''
 
 
 
 
===Adjective===
 
Person wey dey shine, wey dey feel like superstar.
 
:* {{ux|dv| Star o, '''shineshine''' bobo o okay, |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__69, Star o, superstar, Okay.)}}
 
====Related form====
 
* [[shine]]
 
====Translations====
 
* English: ''superstar''
 

Latest revision as of 18:02, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: shine

Pronunciation

  • ʃàìnʃáín

Play Play

Noun

  1. Wetin be sey if light touch am e go show di light.
    • You dey come wedding, you wear shineshine full everywhere. Shey you want make everybody leave di bride dey look you?  — (You came for the wedding wearing very bright clothes, do you want to take attention off the bride?)
    • No be by shineshine you go take turn Michael Jackson o, di ting be sey you sabi dance? No be sey you go raise leg di next ting, see you see ground.  — ( The shinny shirt is not what will suddenly make you turn to Michael Jackson. The thing is, can you dance? So that we won't have a situation where you try to raise your leg and then fall to the ground.)
    • I dey see shineshine for di cloth wey I wear.  —  (I can see sequins on the cloth I am wearing.)
  2. Name of beer.
    • Ehn for di star, and dat shineshine bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and shineshine bobo, the amount is three hundred. The Goldberg is three hundred.)
  3. Name for wetin be fake.
    • Na shineshine e dey wear o.  — (What he/she is wearing is fake.)

Related form

Translation

  • English: beer, worthless jewelry, sequins