Difference between revisions of "shineshine"
m (Conversion script moved page Shineshine to shineshine: Converting page titles to lowercase) |
(→Naija) |
||
| (20 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | + | From English: ''shine'' | |
| − | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* ʃàìnʃáín | * ʃàìnʃáín | ||
<sm2>Pcm-ng-shineshine.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shineshine.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-shineshine.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-shineshine.m.ogg</sm2> |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | shineshine: | + | # Wetin be sey if light touch am e go show di light. |
| − | + | #:* {{ux|dv| You dey come wedding, you wear '''shineshine''' full everywhere. Shey you want make everybody leave di bride dey look you? |(You came for the wedding wearing very bright clothes, do you want to take attention off the bride?)}} | |
| − | + | #:* {{ux|dv| No be by '''shineshine''' you go take turn Michael Jackson o, di ting be sey you sabi dance? No be sey you go raise leg di next ting, see you see ground. |( The shinny shirt is not what will suddenly make you turn to Michael Jackson. The thing is, can you dance? So that we won't have a situation where you try to raise your leg and then fall to the ground.)}} | |
| − | # | + | #:* {{ux|dv|I dey see '''shineshine''' for di cloth wey I wear.| (I can see sequins on the cloth I am wearing.)}} |
| − | #: {{ux|dv|Na '''shineshine''' e dey wear o.| | + | # Name of beer. |
| − | + | #:* {{ux|dv|Ehn for di star, and dat '''shineshine''' bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and shineshine bobo, the amount is three hundred. The Goldberg is three hundred.)}} | |
| − | + | # Name for wetin be fake. | |
| − | + | #:* {{ux|dv|Na '''shineshine''' e dey wear o.|(What he/she is wearing is fake.)}} | |
| − | + | ====Related form==== | |
| − | ==== | + | * [[shine]], [[shine teeth]] |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | * | ||
| − | ==== | + | ====Translation==== |
| − | * English: worthless jewelry, | + | * English: ''beer, worthless jewelry, sequins'' |
Latest revision as of 16:02, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: shine
Pronunciation
- ʃàìnʃáín
Noun
- Wetin be sey if light touch am e go show di light.
- You dey come wedding, you wear shineshine full everywhere. Shey you want make everybody leave di bride dey look you? — (You came for the wedding wearing very bright clothes, do you want to take attention off the bride?)
- No be by shineshine you go take turn Michael Jackson o, di ting be sey you sabi dance? No be sey you go raise leg di next ting, see you see ground. — ( The shinny shirt is not what will suddenly make you turn to Michael Jackson. The thing is, can you dance? So that we won't have a situation where you try to raise your leg and then fall to the ground.)
- I dey see shineshine for di cloth wey I wear. — (I can see sequins on the cloth I am wearing.)
- Name of beer.
- Ehn for di star, and dat shineshine bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and shineshine bobo, the amount is three hundred. The Goldberg is three hundred.)
- Name for wetin be fake.
- Na shineshine e dey wear o. — (What he/she is wearing is fake.)
Related form
Translation
- English: beer, worthless jewelry, sequins