Difference between revisions of "shineshine bobo"

 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From: English ''shine and bobo''
 
From: English ''shine and bobo''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ʃainʃain bòbó
+
* ʃàínʃàín bòbó
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-shineshine bobo.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-shineshine bobo.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Name of beer
+
# Name of beer.
#:* {{ux|dv| Give me one '''shinesine bobo''' for there.|( NSC_2021, Give me a bottle of Star Beer.)}}
+
#:* {{ux|dv| Give me one '''shinesine bobo''' for there.|(Give me a bottle of Star Beer.)}}
 
# Wetin dem dey call guy wey dey reign for town.
 
# Wetin dem dey call guy wey dey reign for town.
#:* {{ux|dv| Dat your former boyfriend don turn to '''shineshine bobo''' for IG.  |( NSC_2021, Your ex-boyfriend is now trendy on Instagram.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat your former boyfriend don turn to '''shineshine bobo''' for IG.  |(Your ex-boyfriend is now trendy on Instagram.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Latest revision as of 18:03, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English shine and bobo

Pronunciation

  • ʃàínʃàín bòbó

Play Play

Noun

  1. Name of beer.
    • Give me one shinesine bobo for there.  — (Give me a bottle of Star Beer.)
  2. Wetin dem dey call guy wey dey reign for town.
    • Dat your former boyfriend don turn to shineshine bobo for IG.  — (Your ex-boyfriend is now trendy on Instagram.)

Related forms

Translation

  • English: beer, trendy guy