Difference between revisions of "show body"

 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From: English ''show'' and ''body''
 
From: English ''show'' and ''body''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* sóbɔ̀dí
+
* ʃóbɔ̀dí
 
<sm2>Pcm-ng-show body.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-show body.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-show body.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-show body.m.ogg</sm2>
 +
 +
===Noun===
 +
* Type of cloth wey woman dey wear wey be sey part of deir body dey show.
 +
:* {{ux|dv| De say woman wey don marry no suppose dey wear '''show body'''. |(They said that women who are married are not supposed to wear clothes that are exposing.)}}
 +
:* {{ux|dv| Who give you dis '''show body''' wey you wear? Wait o, abeg wear am go house first. I like see wetin your papa go talk. |(Who gave you this dress that is exposing parts  of your body to wear? Just wait, please wear it to the house, I will like to be hear what your father will say.)}}
 +
 +
====Synonym====
 +
* [[show body]]
 +
 +
====Translation====
 +
* English: ''cloth that is exposing''
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
 
* Make person go somewhere make people see am.
 
* Make person go somewhere make people see am.
−
:* {{ux|dv| Even say I no buy cloth, I go '''show body''' tomorrow.|(NSC_2021, Although I didn't buy the cloth, I will attend the party tomorrow.)}}
+
:* {{ux|dv| Even say I no buy cloth, I go '''show body''' tomorrow.|(Although I didn't buy the cloth, I will attend the party tomorrow.)}}
−
:* {{ux|dv| Osas say e go '''show body''' today.|( NSC_2021, Osas said he would be here today.)}}
+
:* {{ux|dv| Osas say e go '''show body''' today.|(Osas said he would be here today.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Latest revision as of 16:23, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English show and body

Pronunciation

  • ʃóbɔ̀dí

Play Play

Noun

  • Type of cloth wey woman dey wear wey be sey part of deir body dey show.
  • De say woman wey don marry no suppose dey wear show body.  — (They said that women who are married are not supposed to wear clothes that are exposing.)
  • Who give you dis show body wey you wear? Wait o, abeg wear am go house first. I like see wetin your papa go talk.  — (Who gave you this dress that is exposing parts of your body to wear? Just wait, please wear it to the house, I will like to be hear what your father will say.)

Synonym

Translation

  • English: cloth that is exposing

Verb phrase

  • Make person go somewhere make people see am.
  • Even say I no buy cloth, I go show body tomorrow.  — (Although I didn't buy the cloth, I will attend the party tomorrow.)
  • Osas say e go show body today.  — (Osas said he would be here today.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: attend