show body

Naija

Etymology

From: English show and body

Pronunciation

  • ʃóbɔ̀dí

Play Play

Noun

  • Type of cloth wey woman dey wear wey be sey part of deir body dey show.
  • De say woman wey don marry no suppose dey wear show body.  — (They said that women who are married are not supposed to wear clothes that are exposing.)
  • Who give you dis show body wey you wear? Wait o, abeg wear am go house first. I like see wetin your papa go talk.  — (Who gave you this dress that is exposing parts of your body to wear? Just wait, please wear it to the house, I will like to be hear what your father will say.)

Synonym

Translation

  • English: cloth that is exposing

Verb phrase

  • Make person go somewhere make people see am.
  • Even say I no buy cloth, I go show body tomorrow.  — (Although I didn't buy the cloth, I will attend the party tomorrow.)
  • Osas say e go show body today.  — (Osas said he would be here today.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: attend