Difference between revisions of "sour"
| (10 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative=== | ||
| + | * [[sawa]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''sour'' | From: English ''sour'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | sáwà | + | * sáwà |
| − | === | + | <sm2>Pcm-ng-sour.f.ogg</sm2> |
| − | # | + | <sm2>Pcm-ng-sour.m.ogg</sm2> |
| − | #: {{ux|dv| | + | |
| − | + | ===Adjective=== | |
| − | #: {{ux|dv| | + | # Food wey dey cook, wey de no warm or de put for fridge wey don get onekind taste wey mean sey e don spoil or e dey quarterto spoil. |
| − | #Fruit wey don dey turn water water as e dey spoil. | + | #:* {{ux|dv| Tank God sey dat food no spoil, na sour e '''sour'''.|(Thank God the food is just sour but not spoilt.)}} |
| − | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Di soup don almost sour as you no warm am yesterday. |(The taste of the soup is almost getting bad since you didn't heat it up yesterday.)}} |
| − | #: {{ux|dv| | + | #Fruit wey don dey turn [[water water]] as e dey spoil. |
| + | #:* {{ux|dv| My customer sell tomato way don dey '''sour''' give me. |(My customer sold rancid tomato to me.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv| Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don '''sour'''.|(Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| − | * [[spoil]] | + | * [[spoil]], [[rotten]] |
| + | |||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
* [[good]], [[fresh]] | * [[good]], [[fresh]] | ||
| + | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''sour, rancidity'' | * English: ''sour, rancidity'' | ||
Latest revision as of 16:41, 5 June 2023
Naija
Alternative
Etymology
From: English sour
Pronunciation
- sáwà
Adjective
- Food wey dey cook, wey de no warm or de put for fridge wey don get onekind taste wey mean sey e don spoil or e dey quarterto spoil.
- Tank God sey dat food no spoil, na sour e sour. — (Thank God the food is just sour but not spoilt.)
- Di soup don almost sour as you no warm am yesterday. — (The taste of the soup is almost getting bad since you didn't heat it up yesterday.)
- Fruit wey don dey turn water water as e dey spoil.
- My customer sell tomato way don dey sour give me. — (My customer sold rancid tomato to me.)
- Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don sour. — (Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: sour, rancidity