Difference between revisions of "talk talk man"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Usage=== ===De...") |
|||
| (7 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From English: ''talk'' and ''man'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | * tɔ̀k tɔ́k mân |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-talk talk man.f.ogg</sm2> |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-talk talk man.m.ogg</sm2> | |
| − | === | + | |
| − | + | ===Verb phrase=== | |
| − | + | * Person wey dey talk for oder people if de gader waka go someplace. | |
| − | + | :* {{ux|dv| Di former '''talk talk man''' don always maintain sey im collect di money under di order of Jonathan to help im election campaign for 2015. |(bbc__34736, The former spokesman maintained that he collected some money under the order of Jonathan to help his election campaign for 2015.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| Why you dey talk for ram? you be im '''talk talk man'''?|(Why are speaking on his behalf? Are you his spokesman?)}} | |
| − | + | ||
| − | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
| − | + | * [[talk]], [[talk talk]] | |
| − | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''spokesman'' | ||
Latest revision as of 17:01, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: talk and man
Pronunciation
- tɔ̀k tɔ́k mân
Verb phrase
- Person wey dey talk for oder people if de gader waka go someplace.
- Di former talk talk man don always maintain sey im collect di money under di order of Jonathan to help im election campaign for 2015. — (bbc__34736, The former spokesman maintained that he collected some money under the order of Jonathan to help his election campaign for 2015.)
- Why you dey talk for ram? you be im talk talk man? — (Why are speaking on his behalf? Are you his spokesman?)
Related forms
Translation
- English: spokesman