talk talk man

Naija

Etymology

From English: talk and man

Pronunciation

  • tɔ̀k tɔ́k mân


Verb phrase

  • Person wey dey talk for oder people if de gader waka go someplace.
  • Di former talk talk man don always maintain sey im collect di money under di order of Jonathan to help im election campaign for 2015.  — (bbc__34736, The former spokesman maintained that he collected some money under the order of Jonathan to help his election campaign for 2015.)
  • Why you dey talk for ram? you be im talk talk man?  — (Why are speaking on his behalf? Are you his spokesman?)

Related forms

Translation

  • English: spokesman