Difference between revisions of "agbero"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
(10 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | *ágbèrò |
<sm2>Pcm-ng-agbero.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-agbero.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-agbero.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-agbero.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Noun=== |
− | * | + | * Person wey dey stay for park wey dey help [[driver]] and [[conductor]] [[load]] motor. |
− | * | + | :* {{ux|dv| As e come from village, work hard am get naim e turn '''agbero'' make e dey see food chop.|(When he came from the village and it was difficult for him to get a job, he became a motor-park tout so he could at least eat.)}} |
+ | * Work wey person dey do wey be sey e dey help [[driver]] and [[conductor]] load motor. | ||
+ | :* {{ux|dv| You no fit just carry go [[garage]] go begin do '''agbero''', you go first go see di park chairmo. |(You can't just go the motor park and start working as a motor-park tout, you have to see the boss of the park first.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| E no get who no suppose get someting wey e dey do as work. Even if na '''agbero''' work na im you see, do am. |(No one should be without a means of livelihood. Even if it's to be a motor-park tout, do it.)}} | ||
− | === | + | ====Antonyms==== |
− | * | + | * [[driver]], [[conductor]] |
− | === | + | ====Translations==== |
− | + | * English: ''motor-park tout'', ''ruffian'', ''tout'', | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | * Boy wey dey dey street wey no get work wey dey find person wey e go [[obtain]]. | ||
+ | :* {{ux|dv|E be '''agbero'''. |( He is a tout.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| As you don talk sey you go be '''agbero''' for life, wetin I want talk put? |(Since you have decided to be a tout, Is it a subject up for discussion?)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[jaguda]] |
− | + | ====Translation==== | |
− | ==== | + | * English: ''tout'', ''punk'' |
− | * English: |
Latest revision as of 19:57, 13 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
- From yoruba agbero
Pronunciation
- ágbèrò
Noun
- As e come from village, work hard am get naim e turn 'agbero make e dey see food chop. — (When he came from the village and it was difficult for him to get a job, he became a motor-park tout so he could at least eat.)
- You no fit just carry go garage go begin do agbero, you go first go see di park chairmo. — (You can't just go the motor park and start working as a motor-park tout, you have to see the boss of the park first.)
- E no get who no suppose get someting wey e dey do as work. Even if na agbero work na im you see, do am. — (No one should be without a means of livelihood. Even if it's to be a motor-park tout, do it.)
Antonyms
Translations
- English: motor-park tout, ruffian, tout,
Adjective
- Boy wey dey dey street wey no get work wey dey find person wey e go obtain.
- E be agbero. — ( He is a tout.)
- As you don talk sey you go be agbero for life, wetin I want talk put? — (Since you have decided to be a tout, Is it a subject up for discussion?)
Synonyms
Translation
- English: tout, punk