Difference between revisions of "agbero"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
|||
(7 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | *ágbèrò |
<sm2>Pcm-ng-agbero.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-agbero.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-agbero.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-agbero.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Person wey dey stay for park wey dey help [[driver]] and [[conductor]] [[load]] motor. | |
− | + | :* {{ux|dv| As e come from village, work hard am get naim e turn '''agbero'' make e dey see food chop.|(When he came from the village and it was difficult for him to get a job, he became a motor-park tout so he could at least eat.)}} | |
− | + | * Work wey person dey do wey be sey e dey help [[driver]] and [[conductor]] load motor. | |
− | + | :* {{ux|dv| You no fit just carry go [[garage]] go begin do '''agbero''', you go first go see di park chairmo. |(You can't just go the motor park and start working as a motor-park tout, you have to see the boss of the park first.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| E no get who no suppose get someting wey e dey do as work. Even if na '''agbero''' work na im you see, do am. |(No one should be without a means of livelihood. Even if it's to be a motor-park tout, do it.)}} | |
+ | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[driver]], [[conductor]] | * [[driver]], [[conductor]] | ||
Line 24: | Line 25: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | * Boy wey dey dey street wey no get work wey dey find person wey e go [[obtain]] | + | * Boy wey dey dey street wey no get work wey dey find person wey e go [[obtain]]. |
− | :* {{ux|dv|E be '''agbero'''. |( | + | :* {{ux|dv|E be '''agbero'''. |( He is a tout.)}} |
− | :* {{ux|dv| As you don talk sey you go be '''agbero''' wetin I want talk put? |( | + | :* {{ux|dv| As you don talk sey you go be '''agbero''' for life, wetin I want talk put? |(Since you have decided to be a tout, Is it a subject up for discussion?)}} |
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[jaguda]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''tout'', ''punk'' | * English: ''tout'', ''punk'' |
Latest revision as of 19:57, 13 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
- From yoruba agbero
Pronunciation
- ágbèrò
Noun
- As e come from village, work hard am get naim e turn 'agbero make e dey see food chop. — (When he came from the village and it was difficult for him to get a job, he became a motor-park tout so he could at least eat.)
- You no fit just carry go garage go begin do agbero, you go first go see di park chairmo. — (You can't just go the motor park and start working as a motor-park tout, you have to see the boss of the park first.)
- E no get who no suppose get someting wey e dey do as work. Even if na agbero work na im you see, do am. — (No one should be without a means of livelihood. Even if it's to be a motor-park tout, do it.)
Antonyms
Translations
- English: motor-park tout, ruffian, tout,
Adjective
- Boy wey dey dey street wey no get work wey dey find person wey e go obtain.
- E be agbero. — ( He is a tout.)
- As you don talk sey you go be agbero for life, wetin I want talk put? — (Since you have decided to be a tout, Is it a subject up for discussion?)
Synonyms
Translation
- English: tout, punk