Difference between revisions of "assume"
(→Verb) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person dey reason someting wey e no sure put. | # Make person dey reason someting wey e no sure put. | ||
− | #:* {{ux|dv| You no suppose dey '''assume'''. You go call your oga make e tell you wetin you suppose do. |( | + | #:* {{ux|dv| You no suppose dey '''assume'''. You go call your oga make e tell you wetin you suppose do. |(You shouldn't make assumptions. You should call your boss so she'll tell you what you are supposed to do.)}} |
# Make person dey do like sey e too know someting | # Make person dey do like sey e too know someting | ||
− | #:* {{ux|dv| You just dey '''assume'''. Hand go touch you o. |( | + | #:* {{ux|dv| You just dey '''assume'''. Hand go touch you o. |(You are acting proud. You will get in trouble.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[raise shoulder]], [[buga]], [[guess]] | * [[raise shoulder]], [[buga]], [[guess]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''assume'', ''priding'' | * English: ''assume'', ''priding'' |
Latest revision as of 14:42, 14 February 2024
Naija
Etymology
- From English: assume
Pronunciation
àzjûm
Verb
- Make person dey reason someting wey e no sure put.
- You no suppose dey assume. You go call your oga make e tell you wetin you suppose do. — (You shouldn't make assumptions. You should call your boss so she'll tell you what you are supposed to do.)
- Make person dey do like sey e too know someting
- You just dey assume. Hand go touch you o. — (You are acting proud. You will get in trouble.)
Synonym
Translation
- English: assume, priding