assume

Naija

Etymology

  • From English: assume

Pronunciation

àzjûm

Play Play

Verb

  1. Make person dey reason someting wey e no sure put.
    • You no suppose dey assume. You go call your oga make e tell you wetin you suppose do.  — (You shouldn't make assumptions. You should call your boss so she'll tell you what you are supposed to do.)
  2. Make person dey do like sey e too know someting
    • You just dey assume. Hand go touch you o.  — (You are acting proud. You will get in trouble.)

Synonym

Translation

  • English: assume, priding