Difference between revisions of "berekete"
| (7 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative form=== | ||
| + | [[brekete]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | From: '' | + | From: Yoruba ''plentiful'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * bɛ̀rɛ̀kɛ̀tɛ̀ |
| + | |||
<sm2>Pcm-ng-berekete.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-berekete.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-berekete.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-berekete.m.ogg</sm2> | ||
| − | === | + | ===Adverb=== |
| − | + | * Wetin plenty [[well well]]. | |
| − | + | :* {{ux|dv|I sure sey MTN go give correct awuf wey go '''berekete''' full ground dis Christmas. |(I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv|Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground '''berekete'''. |(The new salary structure has only increased workers problem more.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv|Di economy don improve now [[sotay]] money don full everywhere '''berekete'''. |(The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
| − | *[[awuf]] | + | * [[awuf]] |
| + | ====Antonyms==== | ||
| + | * [[scarce]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: ''giveaways'', | + | * English: ''giveaways'', something in abundance'' |
Latest revision as of 12:45, 27 February 2024
Naija
Alternative form
Etymology
From: Yoruba plentiful
Pronunciation
- bɛ̀rɛ̀kɛ̀tɛ̀
Adverb
- Wetin plenty well well.
- I sure sey MTN go give correct awuf wey go berekete full ground dis Christmas. — (I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance.)
- Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground berekete. — (The new salary structure has only increased workers problem more.)
- Di economy don improve now sotay money don full everywhere berekete. — (The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: giveaways, something in abundance