Difference between revisions of "bottompower"
(→Noun) |
|||
(3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * As woman dey | + | * As woman dey do wey be sey because e be woman and e know sey man go like [[run]] [[parole]] wit am dey get wetin e want. |
− | :* {{ux|dv| She use '''bottompower''' take pass im exam. |( | + | :* {{ux|dv| She use '''bottompower''' take pass im exam. |(She gave sexual favours in order to pass her exam.)}} |
− | :* {{ux|dv|Na '''bottompower''' she use take get di job . |( | + | :* {{ux|dv|Na '''bottompower''' she use take get di job . |(The lady offered sexual favours to secure the job.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: '' feminine sexual influence'' | * English: '' feminine sexual influence'' |
Latest revision as of 19:42, 27 February 2024
Naija
Etymology
From; English bottom and power
Pronunciation
- bɔ̀tɔ́mpáwà
Noun
- As woman dey do wey be sey because e be woman and e know sey man go like run parole wit am dey get wetin e want.
- She use bottompower take pass im exam. — (She gave sexual favours in order to pass her exam.)
- Na bottompower she use take get di job . — (The lady offered sexual favours to secure the job.)
Translations
- English: feminine sexual influence