Difference between revisions of "comot body"
(→Naija) |
|||
(2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''come, out and body'' | From: English ''come, out and body'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * kɔ̀mɔ́bɔ̀dí |
<sm2>Pcm-ng-comot body.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-comot body.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-comot body.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-comot body.m.ogg</sm2> | ||
− | ===Verb | + | ===Verb=== |
# Make person no put im mind for matter. | # Make person no put im mind for matter. | ||
− | #:* {{ux|dv| '''Comot body''' for my matter, I dey warn you so. |( | + | #:* {{ux|dv| '''Comot body''' for my matter, I dey warn you so. |(Stay out of my business, you're are been warned now.)}} |
#Make person go anoder place. | #Make person go anoder place. | ||
− | #:* {{ux|dv| You no see motor wey dey come? Abeg '''comot body''' for road.|( | + | #:* {{ux|dv| You no see motor wey dey come? Abeg '''comot body''' for road.|(Can't you see the car approaching? Leave the road.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Latest revision as of 20:28, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: English come, out and body
Pronunciation
- kɔ̀mɔ́bɔ̀dí
Verb
- Make person no put im mind for matter.
- Comot body for my matter, I dey warn you so. — (Stay out of my business, you're are been warned now.)
- Make person go anoder place.
- You no see motor wey dey come? Abeg comot body for road. — (Can't you see the car approaching? Leave the road.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: leave, to mind ones business