Difference between revisions of "double"
(→Noun) |
|||
| (6 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 12: | Line 12: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Two tings wey be sey dem be di same ting. | * Two tings wey be sey dem be di same ting. | ||
| − | + | :* {{ux|dv| You sef, you dey like to buy everyting '''double'''.| (You, you always buy things in twos)}} | |
| − | :* {{ux|dv| You sef, | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
| Line 22: | Line 21: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | # | + | # When someting na times two. |
#:* {{ux|dv|Dis na '''double''' of dia match bonus wey suppose be $5,000 for di finals. |(bbc__41502, This is double of their match bonus which is supposed to be $5,000 for the finals. )}} | #:* {{ux|dv|Dis na '''double''' of dia match bonus wey suppose be $5,000 for di finals. |(bbc__41502, This is double of their match bonus which is supposed to be $5,000 for the finals. )}} | ||
| − | # | + | # Make person eye dey see two picture of one ting because of someting wey dey do am. |
| − | #:* {{ux|dv|If you smoke igbo, you go dey see '''double'''. |( | + | #:* {{ux|dv|If you smoke igbo, you go dey see '''double'''. |(If you smoke marijuana, you will have blurred vision.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
| Line 36: | Line 35: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''blurry vision'', ''double'' | * English: ''blurry vision'', ''double'' | ||
| − | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | + | #Make someting join someting. | |
| − | + | #:* {{ux|dv|Nigerian doctors for UK dey '''double'''.|(bbc__74471,Nigerian doctors in the UK are doubling.)}} | |
| − | :* {{ux|dv|Nigerian doctors for UK dey '''double''' |(bbc__74471,Nigerian doctors in the UK are doubling.)}} | + | #:* {{ux|dv|Nigeria wey sabi pipo dey tok say e population go '''double''' by 2050 don already dey face claim say life no easy for millions of Nigerians. |(bbc__74156, Nigeria which experts have said will double it's population by 2050 is already facing the claim that life is not easy for millions of Nigerians.)}} |
| − | :* {{ux|dv|Nigeria wey sabi pipo dey tok say e population go '''double''' by 2050 don already dey face claim say life no easy for millions of Nigerians. |(bbc__74156, Nigeria which experts have said will double it's population by 2050 is already facing the claim that life is not easy for millions of Nigerians.)}} | + | #Make someting join someting. |
| − | + | #:* {{ux|dv|Tori say Chelsea dey ready to reward striker Tammy Abraham sake of the way e carry start the season and the Blues ready to '''double''' im £50,000-per-week wages for Stamford Bridge. |(brila__1849, The story says that Chelsea is ready to reward striker Tammy Abraham because of his start to the season, and the blues are ready to double his £50,000-per-week wages. )}} | |
| − | |||
| − | :* {{ux|dv|Tori say Chelsea dey ready to reward striker Tammy Abraham sake of the way e carry start the season and the Blues ready to '''double''' im £50,000-per-week wages for Stamford Bridge. |(brila__1849, The story says that Chelsea is ready to reward striker Tammy Abraham because of his start to the season, and the blues are ready to double his £50,000-per-week wages. )}} | ||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''double'' | * English: ''double'' | ||
Latest revision as of 20:45, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: English double
Pronunciation
- dɔ́bù
Adjective
- Two tings wey be sey dem be di same ting.
- You sef, you dey like to buy everyting double. — (You, you always buy things in twos)
Related forms
Translations
- English: double
Noun
- When someting na times two.
- Dis na double of dia match bonus wey suppose be $5,000 for di finals. — (bbc__41502, This is double of their match bonus which is supposed to be $5,000 for the finals. )
- Make person eye dey see two picture of one ting because of someting wey dey do am.
- If you smoke igbo, you go dey see double. — (If you smoke marijuana, you will have blurred vision.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: blurry vision, double
Verb
- Make someting join someting.
- Nigerian doctors for UK dey double. — (bbc__74471,Nigerian doctors in the UK are doubling.)
- Nigeria wey sabi pipo dey tok say e population go double by 2050 don already dey face claim say life no easy for millions of Nigerians. — (bbc__74156, Nigeria which experts have said will double it's population by 2050 is already facing the claim that life is not easy for millions of Nigerians.)
- Make someting join someting.
- Tori say Chelsea dey ready to reward striker Tammy Abraham sake of the way e carry start the season and the Blues ready to double im £50,000-per-week wages for Stamford Bridge. — (brila__1849, The story says that Chelsea is ready to reward striker Tammy Abraham because of his start to the season, and the blues are ready to double his £50,000-per-week wages. )
Translations
- English: double