Difference between revisions of "fly"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''fly'' ===Pronunciation=== flaɪ̌ <sm2>Pcm-ng-fly.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-fly.m.ogg</sm2> ===Verb=== # Sey person or someting como...") |
(→Verb) |
||
| (3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
flaɪ̌ | flaɪ̌ | ||
| + | |||
<sm2>Pcm-ng-fly.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fly.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-fly.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fly.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | # Sey person or someting comot for ground dey for air dey move | + | # Sey person or someting comot for ground dey for air dey move. |
| − | #:* {{ux|dv| Na [[badbelle]] dey make you talk sey "afterall car na car, e no go fit '''fly'''". You get problem sha.Shey you know sey [[badbelle]] dey kill di person wey carry am? |( | + | #:* {{ux|dv| Na [[badbelle]] dey make you talk sey "afterall car na car, e no go fit '''fly'''". You get problem sha.Shey you know sey [[badbelle]] dey kill di person wey carry am? |(Jealousy is the reason why you said "afterall, a car is a car it can't fly". You have a problem. And you know that jealousy kills its bearer, right?)}} |
| − | #:* {{ux|dv| You tink sey e get why wey e be sey human being no dey '''fly''' like bird. |( | + | #:* {{ux|dv| You tink sey e get why wey e be sey human being no dey '''fly''' like bird. |(Do you think that there is a reason why humans can't fly like birds?)}} |
| − | # Sey someting move pass someting quick quick | + | # Sey someting move pass someting quick quick. |
| − | #:* {{ux|dv| Time dey '''fly''' no siddon dey look. [[ginger]] yoursef. |( | + | #:* {{ux|dv| Time dey '''fly''' no siddon dey look. [[ginger]] yoursef. |(Time flies! Don't sit idle. Get yourself to work.)}} |
| − | # Sey person | + | # Sey person jumo with speed. |
| − | #:* {{ux|dv| Di way di guy take '''fly''' fence eh, you go tink sey don dey do Olympic since. |( | + | #:* {{ux|dv| Di way di guy take '''fly''' fence eh, you go tink sey don dey do Olympic since. |(The way the guy jumped over the fence, you'll think you he's an Olympic athlete.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''fly'', ''jump'' | * English: ''fly'', ''jump'' | ||
Latest revision as of 09:23, 29 February 2024
Naija
Etymology
- From: English fly
Pronunciation
flaɪ̌
Verb
- Sey person or someting comot for ground dey for air dey move.
- Na badbelle dey make you talk sey "afterall car na car, e no go fit fly". You get problem sha.Shey you know sey badbelle dey kill di person wey carry am? — (Jealousy is the reason why you said "afterall, a car is a car it can't fly". You have a problem. And you know that jealousy kills its bearer, right?)
- You tink sey e get why wey e be sey human being no dey fly like bird. — (Do you think that there is a reason why humans can't fly like birds?)
- Sey someting move pass someting quick quick.
- Time dey fly no siddon dey look. ginger yoursef. — (Time flies! Don't sit idle. Get yourself to work.)
- Sey person jumo with speed.
- Di way di guy take fly fence eh, you go tink sey don dey do Olympic since. — (The way the guy jumped over the fence, you'll think you he's an Olympic athlete.)
Translation
- English: fly, jump