Difference between revisions of "fukufuku"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Adverb) |
||
| (11 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
| Line 11: | Line 11: | ||
<sm2>Pcm-ng-fukufuku.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fukufuku.m.ogg</sm2> | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | *Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey [[breat]] | + | * Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey [[breat]]. |
| − | Go look [[fuku]] | + | :* Go look [[fuku]] |
| + | ====Translations==== | ||
| + | English: ''lungs'' | ||
| − | === | + | ===Adverb=== |
| − | English: '' | + | # As someting dey do wey be sey e get get small small hole inside am wey be sey if you press am finish con leave am, e go con go dey dey as e dey before you press am. |
| + | #:* {{ux|dv|Di cloth dey do '''fukufuku''' as I dey squeeze am .|(The cloth was spongy as I was squeezing it.)}} | ||
| + | #Sey person dey breat with power. | ||
| + | #:* {{ux|dv| After di man fall from di upstair, e just dey breat fukufuku. | (After the man fell from the storey building, he was struggling to breathe.)}} | ||
| + | ====Translations==== | ||
| + | English: ''spongy'' | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Make someting soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am. | * Make someting soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am. | ||
| − | + | :* {{ux|dv| Di bread wey de dey sell for dat shop wey near junction dey '''fukufuku''' well well. |(The bread sold at the shop by the junction is really soft.)}} | |
| − | :* {{ux|dv| Di bread wey de dey sell for dat shop wey near junction dey '''fukufuku''' well well. |( | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''spongy'' , ''soft'' | * English: ''spongy'' , ''soft'' | ||
Latest revision as of 10:17, 29 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
from Yoruba fùkú
Pronunciation
- fùkùfùkù
Noun
- Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey breat.
- Go look fuku
Translations
English: lungs
Adverb
- As someting dey do wey be sey e get get small small hole inside am wey be sey if you press am finish con leave am, e go con go dey dey as e dey before you press am.
- Di cloth dey do fukufuku as I dey squeeze am . — (The cloth was spongy as I was squeezing it.)
- Sey person dey breat with power.
- After di man fall from di upstair, e just dey breat fukufuku. — (After the man fell from the storey building, he was struggling to breathe.)
Translations
English: spongy
Adjective
- Make someting soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am.
- Di bread wey de dey sell for dat shop wey near junction dey fukufuku well well. — (The bread sold at the shop by the junction is really soft.)
Translations
- English: spongy , soft