fuku

Naija

Etymology

From: Yoruba fuku

Pronunciation

  • fùkù

Play Play

Noun

  • Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey breath.
  • I dey like fuku.  — (I enjoy eating offals.)
  • Fuku, shaki, and liver dey make sense inside soup sha.  — (Entrails can be a delicacy in soup.)

Related Forms

fukufuku

Translations

  • English: Lungs