fukufuku

Naija

Alternative forms

Etymology

from Yoruba fùkú

Pronunciation

  • fùkùfùkù

Play Play

Noun

  • Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey breat.

Translations

English: lungs

Adverb

  1. As someting dey do wey be sey e get get small small hole inside am wey be sey if you press am finish con leave am, e go con go dey dey as e dey before you press am.
    • Di cloth dey do fukufuku as I dey squeeze am .  — (The cloth was spongy as I was squeezing it.)
  2. Sey person dey breat with power.
    • After di man fall from di upstair, e just dey breat fukufuku.  —  (After the man fell from the storey building, he was struggling to breathe.)

Translations

English: spongy

Adjective

  • Make someting soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am.
  • Di bread wey de dey sell for dat shop wey near junction dey fukufuku well well.  — (The bread sold at the shop by the junction is really soft.)


Translations

  • English: spongy , soft