Difference between revisions of "get mouth"
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | *gɛ́máòt |
<sm2>Pcm-ng-get mouth.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-get mouth.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-get mouth.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-get mouth.m.ogg</sm2> | ||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
#Make person to sabi talk. | #Make person to sabi talk. | ||
− | #:*{{ux|dv|I '''get mouth'''.|( | + | #:*{{ux|dv|I '''get mouth'''.|(I am sharp-tongued.)}} |
# Person wey get level. | # Person wey get level. | ||
− | #:* {{ux|dv| Quiet dere. If you '''get mouth''' you for no dey shout like goat. |( | + | #:* {{ux|dv| Quiet dere. If you '''get mouth''' you for no dey shout like goat. |(Keep quiet. If you have any influence you won't be shouting like a goat.)}} |
− | #:* {{ux|dv| I [[hail]] you boss. I see wetin you do. You '''get mouth'''. |( | + | #:* {{ux|dv| I [[hail]] you boss. I see wetin you do. You '''get mouth'''. |(Greetings to you. I saw what you did. You have a lot of influence.)}} |
#:*{{ux|dv|Nigeria '''get mouth''' for plenty things wey dey [[appun]] for Di Gambia. |(bbc__73654, Nigeria is involved in most of the intrigues in The Gambia.)}} | #:*{{ux|dv|Nigeria '''get mouth''' for plenty things wey dey [[appun]] for Di Gambia. |(bbc__73654, Nigeria is involved in most of the intrigues in The Gambia.)}} | ||
Latest revision as of 20:49, 29 February 2024
Naija
Etymology
From English: get and mouth
Pronunciation
- gɛ́máòt
Verb phrase
- Make person to sabi talk.
- I get mouth. — (I am sharp-tongued.)
- Person wey get level.
- Quiet dere. If you get mouth you for no dey shout like goat. — (Keep quiet. If you have any influence you won't be shouting like a goat.)
- I hail you boss. I see wetin you do. You get mouth. — (Greetings to you. I saw what you did. You have a lot of influence.)
- Nigeria get mouth for plenty things wey dey appun for Di Gambia. — (bbc__73654, Nigeria is involved in most of the intrigues in The Gambia.)
Synonyms
Translation
- English: sharp tongue, influence