Difference between revisions of "hand work"
| (9 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 2: | Line 2: | ||
====Etymology==== | ====Etymology==== | ||
From: English ''hand'' and ''work'' | From: English ''hand'' and ''work'' | ||
| + | ===Pronunciation=== | ||
| + | * hándwɔ̂k | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-hand work.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-hand work.m.ogg</sm2> | ||
| + | ===Noun=== | ||
| + | * Type of work wey person dey do, with im two hand, wey person fit learn wey fit dey bring [[money]] come for di person. | ||
| + | :* {{ux|dv| I get '''hand work''' wey be my side hustle wey de bring me money every day.|(I have skill that I earn from everyday.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv|All of my children get '''hand work''' wey de dey do. |(All my children have a skill.)}} | ||
| + | ====Related form==== | ||
| + | * [[hand]] | ||
| − | + | ====Translations==== | |
| − | + | * English: ''handiwork, skilled labour, vocation, skill, occupation'' | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
Latest revision as of 19:21, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: English hand and work
Pronunciation
- hándwɔ̂k
Noun
- Type of work wey person dey do, with im two hand, wey person fit learn wey fit dey bring money come for di person.
- I get hand work wey be my side hustle wey de bring me money every day. — (I have skill that I earn from everyday.)
- All of my children get hand work wey de dey do. — (All my children have a skill.)
Related form
Translations
- English: handiwork, skilled labour, vocation, skill, occupation