Difference between revisions of "katikati"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Usage=== ===De...")
 
 
(3 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
−
===Alternative Form===
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
* From: ''unknown''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
kàtìkàtì
−
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-katikati.f.ogg</sm2>  
−
===Frequency===
+
<sm2>Pcm-ng-katikati.m.ogg</sm2>
−
===Usage===
+
 
−
===Definition===
 
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Make person dey do as e like make e no dey hear wetin person dey tell am make e do.
 
* Make person dey do as e like make e no dey hear wetin person dey tell am make e do.
−
:* {{ux|dv| De don free am, e too dey do '''katikati'''. |(NSC_2021, They now ignore him, he is too recalcitrant.)}}
+
:* {{ux|dv| De don free am, e too dey do '''katikati'''. |(They now ignore him, he is too recalcitrant.)}}
−
:* {{ux|dv| Dis '''katikati''' wey you dey do, e no go pay you o. Na when you look con see sey de no dey put mouth for you again na im your eye go clear. |(NSC_2021, Your recalcitrant behaviour will not end well for you. When you look around and see that everyone now ignores you, you will come to your senses.)}}
+
:* {{ux|dv| Dis '''katikati''' wey you dey do, e no go pay you o. Na when you look con see sey de no dey put mouth for you again na im your eye go clear. |(Your recalcitrant behaviour will not end well for you. When you look around and see that everyone now ignores you, you will come to your senses.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[wahala]], [[i.t.k]],  
 
[[wahala]], [[i.t.k]],  
 
====Translation====
 
====Translation====
−
* English: ''recalcitrant''
+
* English: ''recalcitrant, strong headed''

Latest revision as of 10:06, 5 March 2024

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

kàtìkàtì Play Play

Noun

  • Make person dey do as e like make e no dey hear wetin person dey tell am make e do.
  • De don free am, e too dey do katikati.  — (They now ignore him, he is too recalcitrant.)
  • Dis katikati wey you dey do, e no go pay you o. Na when you look con see sey de no dey put mouth for you again na im your eye go clear.  — (Your recalcitrant behaviour will not end well for you. When you look around and see that everyone now ignores you, you will come to your senses.)

Synonym

wahala, i.t.k,

Translation

  • English: recalcitrant, strong headed