Difference between revisions of "kpuf"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Yoruba ''kpa'' meaning ''put something off'' ===Pronunciation=== kpʊ̂f <sm2>Pcm-ng-kpuf.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-kpuf.m.ogg</sm2> ===Verb===...") |
(→Verb) |
||
(4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From: Yoruba ''kpa'' meaning ''put something off'' | From: Yoruba ''kpa'' meaning ''put something off'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | kpûf | |
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-kpuf.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kpuf.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-kpuf.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kpuf.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make someting or person comot life from person. | |
− | :* {{ux|dv| Police don '''kpuf''' di tief. E bin wan run naim dey shoot am.|( | + | #:* {{ux|dv| Police don '''kpuf''' di tief. E bin wan run naim dey shoot am.|(The police have killed the thief. He wanted to run and then they shot him.)}} |
− | :* {{ux|dv| No go put hand for wetin go '''kpuf''' you.|( | + | #:* {{ux|dv| No go put hand for wetin go '''kpuf''' you.|(Don't get involved in things that can kill you.)}} |
+ | # Make person get muscle wellwell. | ||
+ | #:* {{ux|dv| People wey dey do kponkpon work dey kpuf wellwell. | (People who do manual labour are often muscular.)}} | ||
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[kill]], [[kpai]], [[off]], [[mud]] | + | * [[kill]], [[kpai]], [[off]], [[mud]], [[grab]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''kill'' | * English: ''kill'' |
Latest revision as of 16:08, 5 March 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba kpa meaning put something off
Pronunciation
kpûf
Verb
- Make someting or person comot life from person.
- Police don kpuf di tief. E bin wan run naim dey shoot am. — (The police have killed the thief. He wanted to run and then they shot him.)
- No go put hand for wetin go kpuf you. — (Don't get involved in things that can kill you.)
- Make person get muscle wellwell.
- People wey dey do kponkpon work dey kpuf wellwell. — (People who do manual labour are often muscular.)
Synonyms
Translations
- English: kill