mud

Naija

Etymology1

From: English mud

Pronunciation

  • mɔ̑d

Play Play

Noun

  • Brown or black sand wey don mix wit water.
  • White wey I wash for outside don fall inside mud for backyard as rain fall.  — (The white I washed fell into the mud at the backyard when it rained.)
  • I no wan put leg inside dis mud wey dey outside.  — (I don't want to smear my legs with the mud outside.)
Synonyms
Translations
  • English: mud

Etymology2

From: English murder

Pronunciation

  • mɔ̑d

Play Play

Verb

  • Make person do wetin go make person wey dey alive make e no dey alive again.
  • Omila don mud di guy.  — (The guy has been killed by thieves.)
  • I go just mud you for hia.  — (I will kill you here.)
Synonyms
Translations
  • English: kill