Difference between revisions of "kpuf"
(→Verb) |
|||
| (2 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
| Line 3: | Line 3: | ||
From: Yoruba ''kpa'' meaning ''put something off'' | From: Yoruba ''kpa'' meaning ''put something off'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | + | kpûf | |
<sm2>Pcm-ng-kpuf.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kpuf.f.ogg</sm2> | ||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | + | # Make someting or person comot life from person. | |
| − | :* {{ux|dv| Police don '''kpuf''' di tief. E bin wan run naim dey shoot am.|( | + | #:* {{ux|dv| Police don '''kpuf''' di tief. E bin wan run naim dey shoot am.|(The police have killed the thief. He wanted to run and then they shot him.)}} |
| − | :* {{ux|dv| No go put hand for wetin go '''kpuf''' you.|( | + | #:* {{ux|dv| No go put hand for wetin go '''kpuf''' you.|(Don't get involved in things that can kill you.)}} |
| + | # Make person get muscle wellwell. | ||
| + | #:* {{ux|dv| People wey dey do kponkpon work dey kpuf wellwell. | (People who do manual labour are often muscular.)}} | ||
| + | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
| − | * [[kill]], [[kpai]], [[off]], [[mud]] | + | * [[kill]], [[kpai]], [[off]], [[mud]], [[grab]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''kill'' | * English: ''kill'' | ||
Latest revision as of 14:08, 5 March 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba kpa meaning put something off
Pronunciation
kpûf
Verb
- Make someting or person comot life from person.
- Police don kpuf di tief. E bin wan run naim dey shoot am. — (The police have killed the thief. He wanted to run and then they shot him.)
- No go put hand for wetin go kpuf you. — (Don't get involved in things that can kill you.)
- Make person get muscle wellwell.
- People wey dey do kponkpon work dey kpuf wellwell. — (People who do manual labour are often muscular.)
Synonyms
Translations
- English: kill