Difference between revisions of "manya"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 11: Line 11:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
* Wetin be like water wey get wetin dey [[high]] person.
+
* Any kind drink wey person fit use [[flenjo]].
−
:* {{ux|dv| How many carton of '''manya''' you don fit take? You dey make mouth sey you drink pass di whole Warri? Go house! Your mama dey call you. |(NSC_2021, How many crates of beer can you drink? You are boasting that you can drink more than everybody. Go home! Your mother is calling you.)}}
+
:* {{ux|dv| How many carton of '''manya''' you don fit take? You dey make mouth sey you drink pass di whole Warri? Go house! Your mama dey call you. |(How many crates of beer can you drink? You are boasting that you can drink more than everybody. Go home! Your mother is calling you.)}}
−
:* {{ux|dv| Which '''manya''' you dey take? |(NSC_2021, What beer do you prefer?)}}
+
:* {{ux|dv| Which '''manya''' you dey take? |(What beer do you prefer?)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[drink]], [[shakis]]
 
* [[drink]], [[shakis]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''beer'', ''alcohol''
 
* English: ''beer'', ''alcohol''
 +
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person drink someting wey dey [[enter eye]]
 
* Make person drink someting wey dey [[enter eye]]

Latest revision as of 13:57, 6 March 2024

Naija

Alternative Form

maya

Etymology

  • From: Igbo mmanya (drink)

Pronunciation

máŋá

Play Play

Noun

  • Any kind drink wey person fit use flenjo.
  • How many carton of manya you don fit take? You dey make mouth sey you drink pass di whole Warri? Go house! Your mama dey call you.  — (How many crates of beer can you drink? You are boasting that you can drink more than everybody. Go home! Your mother is calling you.)
  • Which manya you dey take?  — (What beer do you prefer?)

Synonym

Translation

  • English: beer, alcohol

Verb

  • If you want manya make sure sey no be you go drive go house.  — (NSC_2021, If you want to drink, make sure you won't be driving home.)
  • We even get age wey person go reach before e start to dey manya for Naija?  — (NSC_2021, Do we even have any age a person must be before they are allowed to take alcohol in Nigeria?)

Synonym

shak, drink

Translation

  • English: drink