manya

Naija

Alternative Form

maya

Etymology

  • From: Igbo mmanya (drink)

Pronunciation

máŋá

Play Play

Noun

  • Any kind drink wey person fit use flenjo.
  • How many carton of manya you don fit take? You dey make mouth sey you drink pass di whole Warri? Go house! Your mama dey call you.  — (How many crates of beer can you drink? You are boasting that you can drink more than everybody. Go home! Your mother is calling you.)
  • Which manya you dey take?  — (What beer do you prefer?)

Synonym

Translation

  • English: beer, alcohol

Verb

  • If you want manya make sure sey no be you go drive go house.  — (NSC_2021, If you want to drink, make sure you won't be driving home.)
  • We even get age wey person go reach before e start to dey manya for Naija?  — (NSC_2021, Do we even have any age a person must be before they are allowed to take alcohol in Nigeria?)

Synonym

shak, drink

Translation

  • English: drink