Difference between revisions of "mud"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''mud'' ===Pronunciation=== * mɔ̑d <sm2>Pcm-ng-mud.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-mud.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Red or black sand wey don mi...") |
(→Naija) |
||
| (6 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | === | + | ===Etymology1=== |
From: English ''mud'' | From: English ''mud'' | ||
| − | ===Pronunciation=== | + | ====Pronunciation==== |
* mɔ̑d | * mɔ̑d | ||
<sm2>Pcm-ng-mud.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mud.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-mud.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mud.m.ogg</sm2> | ||
| − | ===Noun=== | + | |
| − | * | + | ====Noun==== |
| − | + | * Brown or black sand wey don mix wit water. | |
| − | + | :* {{ux|dv|White wey I wash for outside don fall inside '''mud''' for backyard as rain fall.|(The white I washed fell into the mud at the backyard when it rained.)}} | |
| − | ====Synonyms==== | + | :* {{ux|dv|I no wan put leg inside dis '''mud''' wey dey outside.|(I don't want to smear my legs with the mud outside.)}} |
| + | =====Synonyms===== | ||
* [[potopoto]] | * [[potopoto]] | ||
| − | ====Translations==== | + | =====Translations===== |
* English: ''mud'' | * English: ''mud'' | ||
| − | ===Verb=== | + | ===Etymology2=== |
| + | From: English ''murder'' | ||
| + | ====Pronunciation==== | ||
| + | * mɔ̑d | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-mud.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-mud.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ====Verb==== | ||
* Make person do wetin go make person wey dey alive make e no dey alive again. | * Make person do wetin go make person wey dey alive make e no dey alive again. | ||
| − | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Omila don '''mud''' di guy.|(The guy has been killed by thieves.)}} |
| − | :* {{ux|dv|I go just '''mud''' you for [[hia]].|( | + | :* {{ux|dv|I go just '''mud''' you for [[hia]].|(I will kill you here.)}} |
| − | ====Synonyms==== | + | =====Synonyms===== |
* [[kill]] | * [[kill]] | ||
| − | ====Translations==== | + | =====Translations===== |
* English: ''kill'' | * English: ''kill'' | ||
Latest revision as of 16:10, 6 March 2024
Naija
Etymology1
From: English mud
Pronunciation
- mɔ̑d
Noun
- Brown or black sand wey don mix wit water.
- White wey I wash for outside don fall inside mud for backyard as rain fall. — (The white I washed fell into the mud at the backyard when it rained.)
- I no wan put leg inside dis mud wey dey outside. — (I don't want to smear my legs with the mud outside.)
Synonyms
Translations
- English: mud
Etymology2
From: English murder
Pronunciation
- mɔ̑d
Verb
- Make person do wetin go make person wey dey alive make e no dey alive again.
- Omila don mud di guy. — (The guy has been killed by thieves.)
- I go just mud you for hia. — (I will kill you here.)
Synonyms
Translations
- English: kill