Difference between revisions of "native doctor"
(→Noun) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick. | + | # Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick. / Person wey dey use traditional way dey treat people wey dey sick. |
#:* {{ux|dv|Dem con call a '''native doctor''' give am. |(They now invited a native doctor for him. )}} | #:* {{ux|dv|Dem con call a '''native doctor''' give am. |(They now invited a native doctor for him. )}} | ||
#:* {{ux|dv|Di '''native doctor''' don sama dem wetin di cure be. |(The native doctor has shown them what the cure is.)}} | #:* {{ux|dv|Di '''native doctor''' don sama dem wetin di cure be. |(The native doctor has shown them what the cure is.)}} |
Latest revision as of 19:16, 6 March 2024
Naija
Etymology
- From: English native doctor
Pronunciation
- nátívdɔ́ktɔ̀
Noun
- Person wey dey use leaf and somekind tings take dey make people well if dem dey sick. / Person wey dey use traditional way dey treat people wey dey sick.
- Dem con call a native doctor give am. — (They now invited a native doctor for him. )
- Di native doctor don sama dem wetin di cure be. — (The native doctor has shown them what the cure is.)
- Person wey dey do juju for person
- Oga stay one place make we know di one wey you dey do. Native doctor you dey go see abi na pastor? Talk o. — (Sir, be plain with us so we'll know what you are really up to. Are you going to see a voodoo priest or are you going to see a pastor?)
Synonym
Translation
- English: native doctor.